Partisan bishop, dream drunken thinking tinubu is a messiah, huh? Better go face your sheep, a d milk them! Leave politics for polluticians….one minute, you no blame kurubu, next u start list his excesses….no worry, after this interview, ms.piggy go come your church donate billions of naira as she don dey do for various states…maybe that time you go start sing for their choir! Face wetin face you…bringing church into politics na small small una go polarize this country! See benue state governor…just dey shit everywhere dey ban people wey wan come see his displaced people for idp camp rather than defend his people …that one no be church displaying her leadership?!& influence? Religion na politics ooo, separate both and let the leader or person with the interests of the people be selected via election than looking at wetin him dey worship, kneel before, pay obeisance to…whether him dey face east or west to pray, e no matter! All these colonial idolatry that was bequeathed to us is not the panacea to good governance, period!
BMO
Thank you BMO very interesting conversation
Corruption 😢
You are right Sir. Restructuring can go a long way.
BMO on point🔛👌
Partisan bishop, dream drunken thinking tinubu is a messiah, huh? Better go face your sheep, a d milk them! Leave politics for polluticians….one minute, you no blame kurubu, next u start list his excesses….no worry, after this interview, ms.piggy go come your church donate billions of naira as she don dey do for various states…maybe that time you go start sing for their choir! Face wetin face you…bringing church into politics na small small una go polarize this country! See benue state governor…just dey shit everywhere dey ban people wey wan come see his displaced people for idp camp rather than defend his people …that one no be church displaying her leadership?!& influence? Religion na politics ooo, separate both and let the leader or person with the interests of the people be selected via election than looking at wetin him dey worship, kneel before, pay obeisance to…whether him dey face east or west to pray, e no matter! All these colonial idolatry that was bequeathed to us is not the panacea to good governance, period!
That's Big daddy!!!!! 💖💖💖
Always making sense ❤👌✔️
BMO Speaks
More Grace Big Daddy
Always an interviewer's delight. That's my Big Daddy ❤
That's my Big daddy y'all 🤭
God bless you Big Daddy
That's my Big Daddy!!!
Everything he said is it. A proud daughter I am.